Music
Wellu Wellu by Sonnie Badu (Mp3, Video & Lyrics)
Here’s how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker “Sonnie Badu” ministers to people via this song titled “Wellu Wellu“, You’d surely be blessed.
Quick Navigate
Video: Wellu Wellu by Sonnie Badu
Wellu Wellu Lyrics by Sonnie Badu
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name
-
Events1 week agoFestival of Champions 09 Holds 18th to 20th November 2026
-
Music1 week agoSusan Kindle Worship – Ororo ft. Alkali [Music, Lyrics & Video]
-
Music1 week agoI’m Active – Lilian Nneji [Music, Lyrics & Video]
-
Music1 week agoIGWE – Israel Eliagwu [Music, Lyrics & Video]
-
Music1 week agoYour Kingship – Ronkeji [Music, Lyrics & Video]
-
Music1 week agoRighteousness – Battleaxe ft. Olugbenga [Music, Lyrics & Video]
-
Music1 week agoLiving Testimony – Gabriel Eziashi [Album]
-
Events1 week agoDamola Akiogbe and the Evening Sacrifice Present ‘Balancing Words and Deeds’
