Music
Wellu Wellu by Sonnie Badu (Mp3, Video & Lyrics)
Here’s how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker “Sonnie Badu” ministers to people via this song titled “Wellu Wellu“, You’d surely be blessed.
Quick Navigate
Video: Wellu Wellu by Sonnie Badu
Wellu Wellu Lyrics by Sonnie Badu
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name
-
American Gospel Music6 days agoMiracle – Travis Greene Ft. Shomoneik [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoNever Make – Travis Greene Ft. Forward City & D’Nar [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoSet A Tent – Travis Greene Ft. Forward City & Dr. Jackie Greene [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoStay Here – Travis Greene Ft. Forward City [Lyrics & Music]
-
Music1 week agoIn Spirit And In Truth – Phoebe Salami [Music, Video & Lyrics]
-
American Gospel Music1 week agoHold On Me – Travis Greene Ft. Kirk Franklin & John P. Kee [Lyrics & Music]
-
Music1 week agoLove Song – Travis Greene Ft. Madison Binion [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoNear (Flow) – Travis Greene [Lyrics & Music]
