Music
Supernatural by Aghogho ft Atonye Douglas
Lyrics – Supernatural by Aghogho Ft Atonye Douglas
Verse 1
Make i tell you one tory
tory wey wan scatter my head e o
This tin don happen before
Before you and me dey born again o
Jesus wey die for cross before
him come be oga today
Jesus wey dey for grave before
him come back to life again
Hook :
Abi na for show, abi na wash,
e fit be transmission
A bi na assurance
One thing i know be say ……
Chorus
Supernatural person na him e be
Extraordinary man na him e be (2×)
Verse 2
Bible come dey talk the tin
The tin begin dey make e sense e o
People come gather for grave
Person no dey grave the graveu again
Jesus wey dey for grave before, him come back to life again
Jesus wey die for cross before
Him come be oga today
(Repeat hook and chorus)
Vamp
He go make your life better
If you call am he go answer
Na Jehovah talk and do
He dey answer 24/7
He don turn my life around
I dey wonder wonder o
Chain breaker
Way maker
Pain taker
Na you be baba
Back to Chorus (2x)
-
Music7 days agoHorns of Worship – Beejay Sax ft. Mike Aremu & Pastor Kunle Ajayi [Music, Video & Lyrics]
-
American Gospel Music1 week agoCome A Little Closer – Todd Dulaney Ft. Kierra Sheard [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoPrayer – Todd Dulaney Ft. Apostle Matthew Stevenson [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoGreat Things – Todd Dulaney Ft. Darrel Walls [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoMy Help Flow – Todd Dulaney [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoIt’s Working – Todd Dulaney Ft. Hezekiah Walker [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoGreat Things Kind Of God – Todd Dulaney [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoLord I Love You – Todd Dulaney [Lyrics & Music]
