Music
Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel (Mp3 & Lyrics)
Download Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel
The song unveils a heart full of thanksgiving to God almighty for his love, mercy and provision.
It features flavour and elements peculiar to different genres such as dancehall, hip hop, and highlife; all meshed up to this fine groovy blend of creativity.
Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel Lyrics
VERSE:
Everyday
I no go hide am
See wetin the lord dey do for me Na plenty
I praise your name
Hallelujah!
Wetin the lord dey do for me
E many
Jehova Jireh
Nara ekele n’ne yegi
(Agama para alleluya)
Para halleluyah
Para halleluyah
Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
(Agama buru alleluia bugara papa)
Iheoma Chukwu
CHORUS:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time
RAP:
Take a look at me bros
Wetin u dey see bros
Shey na plenty blessings wey dey follow me
Plenty still dey for the Hilux
Ekene diri Jesus
Naim way dey give us
Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
Plenty plenty I dey pariwo
Plenty plenty blessings I dey carry go
Blessings that added no sorrow and when we dey ball
We’ll be balling like Taribo
When you look at my life
Na plenty plenty you go see
Because I’m serving the God of plenty plenty
Plenty plenty
CHORUS:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time
Plenty plenty things
Plenty plenty
Plenty plenty things
Plenty plenty
Ah ah ha ha
Eh eh eh eh eh
-
American Gospel Music5 days agoSuddenly Exhortation (Spoken Word) – William McDowell [Lyrics & Music]
-
Music4 days agoAmazing Grace – Tkeyz [Music & Video]
-
Music5 days agoNothing’s Impossible – William McDowell [Lyrics & Music]
-
Music4 days agoOyoyo God (African Praise) – Chuks Orji [Music & Lyrics]
-
American Gospel Music5 days agoThe Cry – William McDowell [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music5 days agoFinished Work – William McDowell Ft. Daniel Johnson [Lyrics & Music]
-
Music4 days agoGrateful – Grace Charles Ft. Oncemore Six [Music, Lyrics & Video]
-
American Gospel Music4 days agoGive Him Praises – William McDowell [Lyrics & Music]

1 Comment