Music
I Believe by Aghogho (Mp3 Download)
Coming through with a beautiful African themed visual for the song ‘ I Believe‘, Off the 6 track self titled EP released in January, Aghogho is wrapping up her 2021 music year with this inspirational afro sound reminding everyone to remain focused and be self inspired regardless of the distractions around.
Off the lyrics, ‘if i no believe in myself wetin i gain?’, is a rhetorical question intended to inspire you to get up, look within and become your own motivation.
You owe yourself an apology if you give up
when you can believe and become!
Enjoy the visual and download the audio on all digital streaming platforms.
Quick Navigate
Download I Believe by Aghogho below
Video: I Believe by Aghogho
I Believe Lyrics by Aghogho
I believe in myself, for myself nobody else
Nobody send me message, na only me waka come this world
Me I know say, if I fit think am well , I go fit do am well
Me I dey capable ooo
If I fit think am well, I go fit do am well 2x
E no matter wetin anybody say for dia ooooo
Chorus
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go
Wetin go make me, look another person matter,
make I dey face front dey go my way jeje jejely
As e come be now, time no too dey to dey do anyhow for this life
I don tell you oh oh oh
Make you dey your dey, make I dey my dey 2x
Me i don realise say it’s a deying sometin oooo
-
Music5 days agoYour Will Be Done – Tehillah Smith ft. Gerald Bishung
-
Music5 days agoMINISTERS OF THE GOSPEL AND THE MEDIA ERA | Talk True Podcast
-
American Gospel Music5 days agoMy Little Hand To Praise God – Holuwa [Lyrics & Music]
-
Music5 days agoHe’s the Lord – Dera Getrude [Lyrics, Music & Video]
-
Music4 days agoWorship Empeiria 2 – Shola Sax [Album & Video]
-
American Gospel Music4 days agoOnly You Can Satisfy – William McDowell Ft. Chris Lawson [Lyrics & Music]
-
Music5 days agoGreatest Love – Arinola Omuemu [Music & Lyrics]
-
Live Ministrations5 days agoZimbabwe – Minister GUC!
