Music
Eyene Nyor by Preye Odede
Eyene Nyor by Preye Odede Lyrics
[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Eyene Nyor by Preye Odede Download Mp3 below
-
Music4 days agoOnye Nwem – Chinma Umeh [Music]
-
American Gospel Music5 days agoSunday Morning – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
Music4 days agoTake The Praise – Anny [Video & Music]
-
American Gospel Music6 days agoBreathe – Maverick City Music Ft. Chandler Moore, Jonathan McReynolds & DOE [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music5 days agoNot Afraid – Maverick City Music Ft. Naomi Raine [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music5 days agoPretty Brown Skin – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music4 days agoPrepare The Way – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music5 days agoOn And On Master – Maverick City Music [Lyrics & Music]
