Music
Eyene Nyor by Preye Odede

Eyene Nyor by Preye Odede Lyrics
[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Eyene Nyor by Preye Odede Download Mp3 below
-
Music1 day ago
Where He Leads Me by Seun Oladele [Music, Video & Lyrics]
-
Events1 day ago
[Event] Minister Ebuka Songs is hosting the Lagos edition of Pray and Worship with P. Daniel, Steve Crown, Frank Edwards,Eben,Stevehills,Chioma Jesus, Peterson & Others
-
Events1 day ago
Atmosphere of Jesus with Elijah Oyelade Set to hold this August 24 at The Rock Event Centre, Abuja.
-
Music1 day ago
Testimony by Grand Bao [Music & Lyrics]
-
Music1 day ago
Yeshua by Plastic Nintoh [Music, Video & Lyrics]
-
Music1 day ago
Banner Over Me by Naomi Classik [Music, Video & Lyrics]
-
Album/EP1 day ago
[Album] Uwese by Festizie
-
Music1 day ago
Gratitude by Bibi Bello [Music & Lyrics]