Music
Wellu Wellu by Sonnie Badu (Mp3, Video & Lyrics)
Here’s how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker “Sonnie Badu” ministers to people via this song titled “Wellu Wellu“, You’d surely be blessed.
Quick Navigate
Video: Wellu Wellu by Sonnie Badu
Wellu Wellu Lyrics by Sonnie Badu
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name
-
Music1 week agoFaithful God – Blissfulnez [ Music & Lyrics]
-
Music1 week agoIwo L’ana – Omolara Music [Video & Lyrics]
-
Music1 week agoI Give You My Praise – Minister Eldia [Music Video]
-
Music1 week agoHoly – Adedeji Adejobi [Music, Video & Lyrics]
-
Music1 week agoThe Lord Is Here – Chris Shalom [Music, Videos & Lyrics]
-
American Gospel Music1 week agoGet The Glory – Todd Dulaney [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoCome A Little Closer – Todd Dulaney Ft. Kierra Sheard [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoRevelation 4 – Todd Dulaney [Lyrics & Music]
