Music
Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel (Mp3 & Lyrics)
Quick Navigate
Download Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel
The song unveils a heart full of thanksgiving to God almighty for his love, mercy and provision.
It features flavour and elements peculiar to different genres such as dancehall, hip hop, and highlife; all meshed up to this fine groovy blend of creativity.
Plenty Plenty by Chibuzor Okere ft Prinx Emmanuel Lyrics
VERSE:
Everyday
I no go hide am
See wetin the lord dey do for me Na plenty
I praise your name
Hallelujah!
Wetin the lord dey do for me
E many
Jehova Jireh
Nara ekele n’ne yegi
(Agama para alleluya)
Para halleluyah
Para halleluyah
Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
(Agama buru alleluia bugara papa)
Iheoma Chukwu
CHORUS:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time
RAP:
Take a look at me bros
Wetin u dey see bros
Shey na plenty blessings wey dey follow me
Plenty still dey for the Hilux
Ekene diri Jesus
Naim way dey give us
Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
Plenty plenty I dey pariwo
Plenty plenty blessings I dey carry go
Blessings that added no sorrow and when we dey ball
We’ll be balling like Taribo
When you look at my life
Na plenty plenty you go see
Because I’m serving the God of plenty plenty
Plenty plenty
CHORUS:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time
Plenty plenty things
Plenty plenty
Plenty plenty things
Plenty plenty
Ah ah ha ha
Eh eh eh eh eh
-
American Gospel Music6 days ago
O Come O Come Emmanuel – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoO Holy Night – Maverick City Music Ft. Lizzie Morgan [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoO Come Let Us Adore Him – Maverick City Music Ft. Chandler Moore & Jekalyn Carr [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoThe First Noel – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoSuch An Awesome God – Maverick City Music Ft. Maryanne J. George [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music7 days agoGetting Ready – Maverick City Music Ft. Abbie Gamboa, Naomi Raine & Joel Figueroa [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music6 days agoSilent Night – Maverick City Music [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music4 days agoRest On Us – Maverick City Music Ft. Brandon Lake & Eniola Abioye [Lyrics & Music]

1 Comment