Music
Eyene Nyor by Preye Odede
Eyene Nyor by Preye Odede Lyrics
[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Eyene Nyor by Preye Odede Download Mp3 below
-
Music1 week agoWorship Empeiria 2 – Shola Sax [Album & Video]
-
American Gospel Music1 week agoI Don’t Wanna Leave – William McDowell [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoOnly You Can Satisfy – William McDowell Ft. Chris Lawson [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoLoss For Words – William McDowell Ft. Trinity Anderson & Queenija Morris [Lyrics & Music]
-
Music1 week ago
Do Me Well – AltarG [Music & Lyrics]
-
Music1 week agoNothing Like Your Presence – William McDowell Ft. Travis Greene & Nathaniel Bassey [Lyrics & Music]
-
American Gospel Music1 week agoTouch The Hem – William McDowell Ft. Trinity Anderson [Lyrics & Music]
-
Music1 week agoStay – William McDowell [Lyrics & Music]
